Sad as it is they talk about the global economic crisis and how people r being laid off but in 9ja we av always had crisis and, we still dey buy cars, dey build houses, we dey go club dey pop bottles upon bottles, dey throw parry like say tommorow no dey, dey go spend summer for wherever come dey oppress u for ur own country sef na only 9ja.
Some people go dey feel bad say dem get pimples or their nose no straight, dem go just run mental carry guns fuck everybody up for school, or take razor slice him wrists, jump from bridge, make dem come 9ja see as things dey go, no light, no water, corruption is rife throughout the land, but still we keep grinding believing dat e go better..
Say wat u will about 9ja, but the truth is in d words of DJ Khaled "we taking over" but its one country at a time
9ja rules
tat country is most likely to be the Us. (post idea)
ReplyDeleteTrue story. i feel you
ReplyDeletei feel you..this is a perfect description..wheni see all these serial killing im like this can never happen in naija...i mean wetin sef?on cnn sef they said that nigeria is the only country that the depression didnt hit like other places..southafricas inflation is going up like 8 % a day.
ReplyDeleteoneday God will see the hopes in our hearts and naija will surely change.
i feel u my bro.
oya lets all sing the national anthem.....trust NIgerians to survive anything now.Naija Power!!!!!
ReplyDelete"9ja we av always had crisis and, we still dey buy cars, dey build houses, we dey go club dey pop bottles upon bottles, dey throw parry like say tommorow no dey, dey go spend summer for wherever "
ReplyDeleteNA YAHOOZEYY OOO MY BROTHER!!!! buhahahahha!!!!!!!
how amazingly true though,..I HAVE NEVER HEARD OF ANY ONE COMMITING SUICIDE IN NAIJA.......even the poorest of all...still believes they have everything to live for.....
Yea yo..we are survivors. Recession aint got nothing on us..matter of fact whats recession sef?..lol
ReplyDeleteMehn we put the fittest in 'survival of the fittest'
ReplyDeletelol
You painted a true and vivid picture of 9ja situation but one thing i can't deny Nigerians is their ability to hold things together even when they are falling apart.
ReplyDeleteWe're a happy lot and we are survivors!
ReplyDeleteWe are real survivors!
ReplyDeleteThis comment has been removed by the author.
ReplyDelete